Music: JayWillz ft Ikpa Udo – Ability x Ben G

JayWillz ft Ikpa Udo - Ability x Ben G
Download JayWillz ft Ikpa Udo Ability x Ben G

JayWillz ft Ikpa Udo Ability x Ben G Mp3 Download Audio Music

Artist Name: JayWillz
Featuring: Ikpa Udo, Ben G
Song Title: Ability (Ukeme)
Album/EP: Single
Genre: Afrobeat Songs
Produced by: Femkeyz
Record Label: Maximum Disturbance Entertainment
Path: Latest Nigerian Songs
Year Of Released: 2022
File Type: MP3 Audio Mpeg
Track Size: 3MB
Length: minutes
Freebeat / Instrumental: ()
Video: Mp4, 3gp []


Roll boy, Jaywillz aligns with the trending Akwa Ibom artist Ikpa Udo and Ben G to drop a brand new classic song titled Ability. The track which is currently buzzing on digital sites was initially recorded and released in October 1, 2021.

JayWillz Songs 2022

Ability by JayWillz and Ikpa Udo is a cool tempo music and Best afro pop songs of all time. Kindly-listen-to the newest tune out JayWillz ft Ikpa Udo Ability x Ben G mp3 download Below.


DOWNLOAD MP3

JayWillz ft Ikpa Udo ft Ben G Ability Lyrics

Yeye yeyé …. ability (x2) as you dey bless me make u bless them mek u no love me come dey hate dem if I be the only one wey dey shine e go pain If I be the only person Wey blow e go pepper them I no dey fight any man nor against Dem I no dey take Wetin no like my system if Dem no like me fire burn them oluwa chase them thunder fire Dem.

My hustle ghan is against poverty I no dey follow anybody drag property they can’t kill my vibe with bad mentality you can remember Abacha life na vanity (2x).

[Chorus]

Baba give me ability make I use my time mek I no go meet my enemy dem go use me shine Oluwa gimme ability make I use shine make I no beg my enemy dem go use me play cos I never buy house ghaaan, and I never buy car ghaa*** and I never marry wife ghaun (3x) and I never chop life ghaunn…. yea ya

[JayWillz verse]

Iwo li wo wodi wo oh ebele be le be o wo o no dey compare me please no be fight if you **** I understand everybody get ti plan o so when I come na God no be man oo ema o God dey my side … when I come through all my friends Dem ah coming to shayo go dey we go po kpo ??? I no dey fear because God dey my side o baba no go loose guard papa no let me fall baba (enemies everywhere)

[Ikpa Verse] incoming…

Related: Akwa Ibom Artist Featuring Oladips of Life Mp3 Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.