LYRICS: SR Greene – 200 BTC Ft Erigga

LYRICS of the song 200 btc by SR Greene Ft Erigga

SR Greene Ft Erigga 200 BTC Lyrics

A crisp release from the Urban rap outfitters Sr Greene and the Paper boy Erigga pleads God for more than 200 Bitcoin Their latest song 200 Btc.

DOWNLOAD Song SR Greene – 200 BTC Ft Eriggan Audio Mp3

The song lyrics !?? [Few quoted]

Abegggggg … Is paperboi , day Break everywhere scatter … wahala, I just want the grind, I no come this life to suffer , so anything I do ,last last on God you go make am, who God don bless no go stress am as long you dey work and pray , Omor guy e no go take time , oh yeah [Chorus-Sr Greene], all I need from the grind (business) is 200 Btc ahh yeh , e no go easy when I start to dey ball for my city [Erigga Verse:] remember when I was broke, no money to buy the smoke, Sapademic no be joke , only dey clean the soap , if I no get house I go *** na gound me dey sleep , mosquito worry me scatter my woman left me with *** she say she can’t take it she no love me again say she can’t fake it *** God abeg anything Wey go make me cast, whether na social media or life I jump am pass I no get power to dey reply all this Mumu [Chorus]

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.