LYRICS: Simi – Balance Ft Adekunle Gold

Lyrics of the song Balance by Simi ft Adekunle Gold

Simi Balance Lyrics

The queen mother of Studio Brat Music, simi is here with a brand new classic song titled balance – Lyrics. With lyrical assistance from her husband Adekunle Gold, the latest single is taken from To Be Honest Album and EP.

Download Song Balance Audio Mp3

Balance lyrics

Can you see me noww
Love wey dem buy no be love o
If I gotta buy your love , me no want o
yeahh-yeahh
no matter what you do , no do pass yourself oo-oo-oo
Award no dey for suffer head oo
no be everything be black or white
and no be everything must turn to fight
sheybi na everybody wan go heaven
but , no-no-nobody want to kpai oo-oo
oya make you balance oo
life no balance oo
I hope say you gallant onyeoma
when you check your balance
woni won wa mi , dem no get warrant oo
me I just balance yeahh
hope say I gallant ah-ah-ah
when I check.my balance yeah yeah .
AG baby , story of my life
won tu de o , anything I do dem go ?
minding my business jejely jeje o-eh
oro mi lon’so o , won ni mo ti change
wo mi finifini , shey mo jo Jesu?
f***ck your standards, I don’t live for you , no way
as you can see it life is good , I don taste money
God is good , na my testimony
everything turn around on a 360 oh-uh-oh
oya make you balance oo
life no balance oo,?
I hope say you gallant onyeoma
when you check your balance
woni won wa mi , dem no get warrant oo
me I just balance yeahh
them say I gallant ah-ah-ah
when I check.my balance yeah yeah
balance bambam,
everybody get their own for all, their own body
Good man suffer but bad man get plenty money
oluwa ma se teyi simi ooo
grace pass ability , so if you see chance
make I just balance oo
life no balance oo
I hope say you gallant onyeoma
when you check your balance
woni won wa mi , dem no get warrant oo
me I just balance yeahh
them say I gallant ah-ah-ah
when I check.my balance yeah yeah
balance bambam , balance ?
inside your balenciaga
balance balance ?
grace pass ability .

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.