LYRICS: Magnito Taxi Driver Part 3 (ft Ogb Recent)

Lyrics of the song taxi Driver Part 3 by Magnito ft OGB recent cultist boy.

Magnito Taxi Driver Part 3 Lyrics

Magnito moves from launching Relationship be like to making another mind blowing song Taxi Driver 3 Lyrics. The third version of Taxi Driver featuri popular skit maker and Instagram comedian.

Download Song Magnito Taxi Driver Part 3 MP3 Audio

Taxi Driver part 3 lyrics

Hmm Yeeh what goes around comes around me and Pandora Taxi Driver 3 we got you now!!! more music at galantnaija.com My man what will you your guy *** disrespectful e for know God o because me and my boys no go show Love oh hit am for front hit am for back too this my darka design am tattoo … Me if I Stab am he go stagger slash sharp anyhow like kpana daga, like if I knock him mouth *** stamp ah cool guy but for this matter I go para … E never reach like that buh mek I tell you guy I go put call on my men shooter order my boys for Agege (Lagos) make dem bring Luka, I go put money for him head boys Japa Wey go do the thing for less big shooter you know me I no dey stress state boy na flex we dey flex e nahh

[Magnito verse] Una no reach na Mouth una get I get dogs na cat wuna get I will leave here how much be una *** na just one with jacket and Drake, and we me Wey na shoot I dey shoot south sergeant na cook I dey shut, if I enter east na chucker go shoot if I enter North basukar go shoot kpojaka.

[Cult!st ogb recent verse]

You don forget abeg make nobody sit down for bed I get person Wey go sit down for there Your body too dey hot abi you want collect Woto woto u wan try cultist you want try boss ses …. I don’t like all this you wan finish my strong arm forces comot for road mek I see who you bring come where c west tell am make e bring gun, ahh na Magnito Wey dey sing song person Wey be say if you want see before e go fit form, Shey na Magnito u carry **** say if they f**k up my people go rally una no sabi gun Wey my dey carry (girl, lady voice: remember I told you say I go touch you I go take you *** Hurt you)

Motor na container her body be like container she be Ghana and she be from Tamar ah yiiii na me be her complainer Fresh out. End of Magnito ft OGB recent Taxi Driver 3 lyrics.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.