LYRICS: Kemi K – Poverty Na Bastard (feat. Kinqzbitz)

Kemi K has just dropped new song tagged ‘Poverty Na Bastard‘ featuring Kinqzbitz and the lyrics is here.



==> DOWNLOAD AUDIO: (Poverty Na Bastard)

KEMI K – POVERTY NA BASTARD LYRICS





Poverty Nah Bastard
[Verse 1: Kemi K]
Baby leave you follow money
You come deh vex deh puff your chest
You call her names
Still bug her phone
Wetin do you Shebi you no know
Look at you now whirling like a bitch eeh
Situp dust off hustle like a freak eeh
No excuse dream and make it big eeh
Bigger than ever that is the vision
Poverty no get anybody,
Bring dey money see dem go follow
Nobody wan live in sorrow




[Chorus]
Or Don’t you know that
poverty nah bastard
(Response) it’s a bastard
Be the money master
(Response) be the master
Show dem who be the father
(Response) Be the God father




[Verse 2: KinqzBitz]
Poverty my number one allergy
If I near am i fit sick I fit loose calories
You fit no get friends but plenty enemies
This situation fit to make you loose your sanity

Oh my God no no no I no even one tink am
Money no be evil poverty na the villain
Na why I fit do anything for the mulla
Except blood money ah no fit do ritual




I roll my sleeves I put in work
Cuz I know say no be talk e no be luck
E no be prayer no be fasting e no be church
I just do the most and I leave the rest to God
Oh my God


I just want all the things that I want
Make I ball make My guys follow play along
Go on tour every one singing to my songs
Get the Doe so I go fit give back in return on God


The End!!!


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.