LYRICS: Keasungs – I No Fit Do Transfer (Ekene)

Keasungs - I No Fit Do Transfer (Ekene)

Full Lyrics of the song I No Fit Do Transfer by Keasungs Ekene.

I No fit Do Transfer Lyrics by Ekene (Keasungs)

Music and beat maker, Keasungs, also called Ekene is out with another trending song which is currently booming on TikTok titled I No Fit Do Transfer – Lyrics.

Download Song I No Fit Do Transfer Mp3 Audio.

I No Fit do Transfer full lyrics

E don talk oh (e don Done) Oye… (Chorus) I no fit do transfer Lie lie no matter how your Story Dey Touch I no dey do transfer mma mme galantnaija.com everything is a format and you want to dey use me dey cash out but me I no go fall for your format landlord on the low like tenant suddenly you calling me the boss chief senior man Wetin dey sup shift I’m not understanding at all please straight to the point ** say you get plan oh na sure plan o you get mouth say we do this we do that the thing go work …. e go pay, ya tori no dey clear u still dey hold me since last year so anything Wey u talk I no hear *** (Repeat chorus) bill me from now till tomorrow me I no send ya story dis ur format don cast.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.