LYRICS: Idahams – Odeshi

Idahams Odeshi Lyrics

You are on to the Full Lyrics page of the song lyrics Odeshi by Idahams

READ Idahams Odeshi Lyrics

Nigerian highlife and afro soul singer, sound producer and song writer Idahams comes through for the dropping of a fresh latest song title Odeshi. here comes the lyrics.

Listen to MP3 AUDIO

Odeshi Lyrics by Idaham

Idahams Odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter

Idahams Odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter

Dem go dey act say dem blind like dem no dey see
I dey give Them the medicine
They feeling my energy
While Am siping my Hennessy
All the things wey Dem yarn
All na fallacy
Is it envy or jealousy
Be looking for enemies
While I’m building a legacy
But they just can’t stop the conversation
Dem dey everywhere like prostitution
Try me again abomination
I dey for my lane no competition
Do anything na dem be hating
Slow and steady now them be racing
Counting my doh Dem calculating
Dem no be Billboard but dem be rating

Me I dey give them
Give them
Give them
Wa wa wa wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Anytime I dey give them
Give them
Give them
Wa wa wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Uh wey

Idahams Odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter

Idahams Odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Uh wey eh eh
I know you’re high but I am higher
Can you touch the sky
Don’t play with Fire
No be only me dey waka
I be open book many chapter
You can never quench my fire
Bad man no sleep no slumber

Me I dey give them
Give them
Give them
Wa wa wa wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Anytime I dey give them
Give them
Give them
Wa wa wa wa wa
Their mama know o
Their papa know o

Idahams Odeshi
The LORD bless you and keep you
Nothing wey fit enter
The LORD make His face shine upon you
Anywhere dem gather o
And be gracious to you
They must surely scatter
The LORD lift up His countenance upon you
Idahams Odeshi
And give you peace
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter

The LORD shall preserve your going out and your coming in from this time forth, and even forevermore.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.