LYRICS: Fuzeejasmine Dangbana ft Bhadboi OML

Fuzeejasmine Dangbana ft Bhadboi OML Lyrics

Fuzeejasmine Dangbana Lyrics ft Bhadboi OML
Fuzeejasmine Dangbana Lyrics

Full Lyrics of the song Dangbana by Fuzeejasmine featuring Bhadboi OML

Fuzeejasmine Dangbana ft Bhadboi OML by Lyta

Upcoming Nigerian artist and song writer Fuzeejasmine teamed with Bhadboi OML to release new song and titled it Dangbana – Lyrics.

DOWNLOAD AUDIO SONG MP3.

Dangbana Lyrics by Fuzeejasmine ft Bhadboi OML

Woss wo
Emi emi ika
Emi emi dangbana
Its oml

Last night i dey on a low
Won de pemi lago
Them say boy fuzee ah
See dem talk your matter say you be criminal
Who be that, them say na obina
Who be Obina tell me where you know me na
Sharply i call obina
And i meet ham i fuck ham up emi riginal
Talk talk talk them go talk ham
Who them be where them from them go talk woo


Just do watin you sabi do brother yeh
Won ma soro yeh
Woss life goes on
Lai se pe mo payon
Aiye ni mo ma wa mo je lo
Ma fi enu ko
Gucci, Prada everyday me mash up so clean
My jiggas them come out so clean
Won ma da mo
Gucci, Prada everyday come out so clean
My jiggas them come out so clean
Won fe damo

Eh eh
Emi emi ika
Emi emi dangbana
Emi emi ti mo ron ti mo ti mo ron yan
Emi emi ika
Emi emi dangbana
Emi emi ti mo ron ti mo ti mo

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.