LYRICS: Balloranking – Marama

Balloranking – Marama lyrics

Balloranking is here with his most welcomed sound tagged Marama…

one of the most fast sensational artist has dropped a brand new masterpiece song titled Marama and the lyrics is here

Marama Lyrics Balloranking

The song “Marama” is a follow-up to his recent dropped tune named “Too Bad” with the production credit from Zeetune.

Download Balloranking New song title
Marama, MP3 Download, Download mp3, lyrics, audio, video, mp4, Balloranking Marama.

The lyrics of Marama by Balloranking

Lyrics

Marama – Balloranking …..
(Intro)
his is crazy

(Verse 1)
Bigger dreams me I dey chase
So bad energy don’t come nearby
Pass me the badderman
Base on God


Many many dey bother mind
As I see today I dey thank God
If I dey See am do one by one
Ki won to ji saye, i don take off
Wetin I go chop no go pass me by
It’s you boy Ranking
Na we dey banging


(Chorus)
Everywhere Marama
Everywhere good
Everywhere Machala
Hmmm
Awon temi akuku mora wa
Everyday on cruise
Talo Sope we no go tingaza

(Verse 2)

My brother I came up zeal
Na my province back to Atlanta
Awon omo ope tin Na dollar
Na bad belle go get heart attack
She gives you asala u go big dildo
Amina ti di pa pa pa
Omo ologo ma go ise yen
won ti dorimekun won pa baba
Anytime is right time mo tun gbodo
Baba must not know say Ali mo do bo
Moni mo de ma fa oun owo mi o to
Pe eyi show mi ke mi le cope


Dede yen o go
Na only me dey see my view
To succeed Na him me I choose
Many are called but few are choosen

(Chorus)
Everywhere marina
Everywhere good
Everywhere machala
Hmmm


Awon temi akuku mo ra wa
Everyday on cruise
Talo sope we no go tingaza /2
Emi lomo to n so, ko to lo omo to shan
Fun mi 1 shot 2shot 3shot o
Kolomo kilo fomo e
Lale yi ko ma wo bum shot o


Everywhere machala
Everywhere good
Everyday on cruise
Na who say we no go tingaza
we no go tinga ah ah.

The End. That was a complete Balloranking marama lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *