LYRICS: Adekunle Gold – It Is What It Is

LYRICS: Adekunle Gold – It Is What It Is

LYRICS
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace


Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
Ife no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is


Mawobe
Leave am
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Money no dey bring happiness o
Na when I get money realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely


No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you
lf e go cost my peace
Den I go take my leave
if e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
Ife no be money


Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am


Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
It is what it is
The End!!!

DOWNLOAD AUDIO HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *