King OT – Real Men LYRICS

King OT Real Men Lyrics

Full Lyrics of the song Real Men by King OT

Musically gifted uprising musician and singer well known for his hit single OGAdi very Shameful crooner King OT drops another public related song titled Real Men Lyrics and we are glad to provide you with the lyrics of the tune kingOT Real Men Lyric

DOWNLOAD AUDIO MP3 SONG



King OT Real Men Lyrics

Official King Ot Lyrics Real men is available for your consumption on GalantNaija.com.

LYRICS

[Intro]
k I n G to the O de t

99 intelligence
king ot upon dis one….

Voice of the Oracle


Real Men are men that will give you update and things that will benefit you
A friend in need a friend indeed you will know real men I stock in need.

Look well before you leave *** them talking better Delete better be a Jew and be free for Street Wetin senior boy talk no be we see

[Verse 1]
Uche Na talented Rapper
Uche to the Mic *** e Jo make we tremble
But the Problem be say Things upon things for a better Lifestyle and no woto polious
You want enter street e get ti Bag
E made the same Mouth Wey cry begin dey Laugh

Early momo Male call uche be fi bahh street
Kenti Grammer mi fe
Sometimes e go good sometimes e go rough
Many days that come e go Tough
Water go full a pause
Sister focus on Ngozi report

Dey your the Rule in order not to loose
Na person Wey break Rules dey chill a green
men go call you Blood but six star be ur back come front

Many plus up
who ever he pleases
Obey Commandments
Any Goat that would Meme will meh meh in hin mouth go in peace and Return in peace everything you do Let your Heart Be Clean

[Chorus]
Real Men are men that will give you update and things that will benefit you
A friend in need a friend indeed you will know real men I stock in need.

Look well before you leave *** them talking better Delete better be a Jew and be free for Street Wetin senior boy talk no be we see

[Verse 2]
Base on Hustle dot come (hustle.com)
Uche later sum Street with ****
Iyeehhh jam senior boy u go play am format you wan end life
Uche Na me dey run this ogbe
**** and cruise make kapping one or two
ehh my men na rocket than strong
Uche I go like make you be among
I go bless you go carry you along
*** no be tomorrow dey declare eee ***
uche go banter they use am cast skull

Be free from street
Every nigga lifestyle is good in his Life
but at a times the End comes to Dead …. death
*** carry ur brother hands up Wetin be the Gain…..
from January till December nothing like peace of mind
For 7 years U No Graduate
*** the moment Neva Buy you House o until you rate, You no dey put Food For Table make mama smile …. (Wetin be the Gain)

END!!!! Written by Galant Naija Media Team (source)

NOTE: that was only noted part of the song Lyrics (Real men) by King OT. we would be Happy if you’ve got the Full or Complete Lyrics. You may check the official lyrics below.

King O.T Real Men Lyrics

Download Cultist Songs, Aye men cult Videos and Albums DJ Black axe EIYE confraternity music, videos Mp3 Mp4 3gp, Cultism music audio and Lyrics of Real Men Dem

King to the O to the T
King OT on this one
Voice of the Oracle
Real men are men that
Will give update and things that will benefit you
A friend in need
Is a friend in deed
U no real men wey I
Stuck indeed
Look well before u leave
If they ain’t talking money
Just delete
Better be a jewellery and be free for street wetin senior boy
Talk no be wetin we see
(Chorus)×2
UCHENNA talented rapper
UCHE JIDE mic the ogbee
Will tremble
But the problem be say
Things upon things for
Better lifestyle dey wotoporious
You wan enter Street
Secure the bag wey
The same mouth wey
Cry begin dey laugh
Early mo mo male
Call j Etiba Street get
Grammar ifem
Sometimes e go good sometimes e go tough
Rainy days are come
Sometimes e go rough

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.