Bella Shmurda Lagos City Lyrics

Bella Shmurda Lagos City Lyrics

You are on to the Full Lyrics page of the song lyrics Lagos City by Bella Shmurda in collaboration now available.

READ Bella Shmurda Lagos City Lyrics

Sensational singer and song writer Bella Shmurda comes through with a brand song title Lagos City. here comes the lyrics.

Listen to New And Latest Bella Shmurda MP3 AUDIO , Video Mp4

Lagos City Lyrics by Bella Shmurda

Write song in words below:-

As you see me so
I don dey craze
Gbana for my head
no tell me sey
hustle no go pay, money no go dey
I fit to Maya if raba no dey
as you see me so
no go use me play
ororo dey my head
anytime, any day
where the dollar dey
na there I dey
I no do gragra, for mummy sake
ahh ahh ahh ahh ahh
many people dey for lagos
many car wey no be Lexus
many fish wey no be Titus
ahh ahh ahh ahh ahh
plenty craze man for lagos
plenty people wey no like us
i no fit to die,I no be Jesus
I be the light where the fire dey
I be the saint for the holy days
I be dey pray for the better days
na why my crime no be court case
Lagos city (ilu ogbon)
lagos city (eko-ile)
Lagos city (arolusa)
Lagos city (konibaje)
Lagos city (ilu ogbon)
Lagos city (eko-ile)
Lagos city (arolusa)
Lagos city (Koni baje)
ahh ahh ahh ahh ahh ahh
many people dey for lagos
many car wey no be Lexus
many fish wey no be Titus
ahhh ahh ahh ahh ahh ahh
plenty craze man for lagos
plenty People wey no like us
I no fit to die,I no be Jesus
As you see me so I don dey craze
Gbana for my head no time to waste
hustle no go pay
Money no go dey
I fit to Maya,if raba no dey
as you see me so
no go use me play
ororo dey my head
anytime any day
where the dollar dey
na there I dey
I no do gragra for mummy sake

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.