…A Bill By House of Reps To Scrap NYSC Undergoes Reading for the second time
NYSC might still remain in Nigeria as minister of Youth and Sports Development commented on bill to scrap scheme
De bill don pass first reading floor o 😂😂😂 omor, Nigerian House of Representatives must to allow it be o or else… Mek I follow collect dis N33K allowance before dem scrap their shit 😕 ….
Abi Plenty Nigerian students sef dey use this privilege take travel, because I know of many who had never leave their hometown to anywhere since they were born… so NYSC has been the only means to move out, biko, no scarp am yet
Upto you!! 👇